Hustle ooo!!! Is one very popular trend in Nigeria and Africa which is very funny but if you look through them, they can be very inspiring. In Africa, we have a lot of hard-working youths and the word “Hustle” has become a cliché and a way of telling people they need to work hard and thrive to achieve success in their personal endeavors.
Now, hustle ooo is a very funny trend of statements which tells people to sit up to avoid certain consequences. Below is a list of them:
- Hustle o, mk Shoprite no be like USA for ur pikin eye
- My brother Hustle o, so you no go fit dy wear Adieu paper polo go club
- Hustle o, mk your charger no fess u blow
- Hustle oo make u no come dey shout food neva reach me for burial or wedding
- Hustle o, mk your neighbours no contribute Nepa bill money give you go pay
- Hustle o Mey dem no use tinted glass carry your babe pass you
- Hustle o, make them no use sticker hide your face for selfie
- Hustle o, make EFCC no come carry your neighbour leave you o..
- Hustle ooo make yr child nr go vomit garri fr class
- Hustle O, make you no go dey shout HUSTLE
- Hustle o, make them no use alphabet represent your full name
- Hustle o, make EFCC no come carry your neighbour leave you o..
- My dear hustle, make dem no use your slippers recognise you
- Hustle oh make your soap no go flat like sim card
- Hustle o,make dem no use car AC steal your girlfriend
- Hustle o,make your daughter no dey post her account details on her WhatsApp status
- Hustle oo, make dem no hiss before dem answer your call oo
- Hustle o make bank charges nor spoil money weh you wan withdraw o
- Hustle oh, make them no dey use your teeth as bottle opener for family meeting.
- Hustle oo, mk you no turn regular visitor for party
- Hustle o so they can stay awake till 12:00 Midnight and wish you Happy Birthday instead of sending, ‘Sorry it’s coming late’.
- Hustle oo, make you no get reason to they drink pure water for street
- hustlers ooo make you no carry bet9ja ticket when you dey 60 years
- Hustle o make Airtel no dey tell you “Dear customer, you have used up 95% of your Monthly Data Bundle”
- Hustle O, make them no tell you for party say, rice dey, but meat don finish…
- Hustle ooooo so u no go come dey quote pesin weh dey talk Hustle oh
- Abeg hustle jhoor, make them no turn you to official group photographer
- Hustle o mke u no see enjoyment dey call am waste of money
- Hustle o make girl nor blur you for picture weh una gather take o
- Hustle o make small child nor see you,e go dey hide biscuit
- Hustle oh, make you no come dey go from ATM to ATM dey find the one wey dey dispense 500 naira.
- Hustle o!!! Make you no kon dey shout vanity upon vanity when you see people dey jolly.
- Hustle oh, make your Iphone X no go dey get fingerprint for back
- Hustle oh, so you no go de play 100naira, 30games to win 10million naira
- Hustle oh, make your food no gree don, because you use PDP rice and APC groundnut oil cook am
- My brother hustle oooo make SARS be your errand boy
- Hustle o, Make you no carry charger for neck dy find where them on Gen
- Hustle make one musician no use your babe for Audio pregnancy skit
- Hustle oh, make your village people no use you as case study
- My brother hustle o, make your own AirPod no go dey blink blue and red light.
- Hustle oh make you no become motivational speaker at the wrong occasion
- Hustle o, so that at the family gathering you will not be asked to pack the chairs
- Hustle o! May dem no use the picture wey you take yesterday do throwback
- Sister hustle oo, make another girl no carry your boo through ” all bills on me”
- Hustle o, make conductor no tell you say make you go find change come
- Hustle oh, make your pikin no go turn instagram beggar
- Hustle o make dem no tell you say “as i sight that shirt i don know say na you”
- Hustle oh, make “bros good morning” no turn to “guy how far”
- Hustle oh, make you no go de carry babe go your guy house
- Hustle oh, make your babe no go call you her brother for sugar daddy front
PEOPLE ALSO READ: Trader Moni 2020/2021 Link (Code) Website and Application from – Apply Now
Was this article helpful?
YesNo